Useless app
Una customer service worst die very stupid people wetin be the need say una de whatsapp and una no de get data person go text una for whatsapp e go mark one after some hours he go mark two una no go still reply e no go better for una make una better go sell una app give person wey go take am serious
Show more
Marwa
Very good app to purchase a data
Network problem
Bilalsadasub your network is bad i sent 600 to fund my wallet account since on Saturday at about 5:48pm and i have not received the money till date i have complained through your email, live chat, try contacting your numbers and all it is not going through this is the second time i am experiencing this please refund me my money and if this continues i will stop using your data app my customers are always complaining
Show more
Real scammers
See nothing I Wan talk na ogun go kill una if una no return my money π‘π‘π‘π‘π‘π‘π‘
Refund my money back to my account
Very useless and unnecessary app β¦..cuz I canβt see why I willl transfer funds to this useless app and canβt purchase anything from itβ¦β¦is either itβs delays or not working at all






